Music Video

Nkechinyere
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Uchenna Malik Nwachukwu
Uchenna Malik Nwachukwu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uchenna Malik Nwachukwu
Uchenna Malik Nwachukwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Lucas
Lucas
Producer

Lyrics

Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o O Chi m All the things wey they give me Oh e dey bless me pass Like say I no deserve all the things wey I get in my life But Oluwa gave me the vision I just play the role that I'm given Is it me that you're wishing bad on? Nkechinyere m o Chukwu nye m Ngozi o Chukwu nye m Ngozi o I don't fear wetin dey for my road I kept the pressure so e dey for my soul Respect my hustle when I dey in control Top Striker me I dey for the goal Nwa Owerri, who go stop my parol? Stop my parol! Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Nkechinyere m o E no be luck how I do am People don dey say e be juju If you sabi wetin I don been thru E go say I be Hercules Least I know Everything I get na my own Always go dey for my zone Nothing no be fake no be clone! Ka maa Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o Ka maa Nkechinyere m o
Writer(s): Uchenna Malik Nwachukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out