Credits

PERFORMING ARTISTS
Billirano
Billirano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ogunsola Basit
Ogunsola Basit
Songwriter

Lyrics

(En, en, en, enta) I am, I am, I am Billirano Say, ah ah (say, ah ah) Rome was not built Inna fucking day Wọn ni to ba gbe ki ma ba wọn gbé (ki ma ba wọn gbé) I wish I was born in a wealth place We go just dey party Monday to Sunday (Monday to Sunday) Wọn ni ke wọ bi tọ'n ba'ye mi dė (oh aye aye e) 247 Mummy calling everyday True true God mi ọ kin sun lė Mọ tun fe ti me gbo pe olowo lo la'yė (pe olowo lo la'yė) People wey I love don dey betray me (don dey betray me) Brother sister this life na vanity Mọ lo ba wọn padi mi kon ja mi si (mọ lo ba wọn padi mi kon ja mi si) Make dem turn me how to Baba ba mi shė e Mama don dey wait If I no make am wetin I gain? When me self go burst their brain? Big dreams in my head No pain and no gain Me I can never explain Bo pe bo ya, ọ'ma shé Ọ'ma shé Big dreams in my head (big dreams in my head) No pain and no gain (no pain and no gain) Me I can never explain (me I can never explain) Bo pe bo ya, ọ'ma shé (bo pe bo ya, ọ'ma shé) Ọ'ma shé (ọ'ma shé) Ah, ya The matter abi make I cast am out? (make I cast am out?) Mehn, I was too young then chasing big big bag oh Mummy ni kin ka we no money to enter Unilag (no money to enter Unilag) Mmm, ọmọ me I just dey try when me self go cast o (When me self go cast o) I know say you go don dey hear about my name (about my name) Ọta gbon gun, but am winning everyday So many thing, so many promise and fail Dem no wan help, dem no wan to show me way (show me way) Baba ba mi shė e Mama don dey wait If I no make am wetin I gain? When me self go burst their brain? Big dreams in my head No pain and no gain Me I can never explain Bo pe bo ya, ọ'ma shé Ọ'ma shé Big dreams in my head (big dreams in my head) No pain and no gain (no pain and no gain) Me I can never explain (me I can never explain) Bo pe bo ya, ọ'ma shé (bo pe bo ya, ọ'ma shé) Ọ'ma shé (ọ'ma shé) (Big dreams in my head) (No pain and no gain) (Me I can never explain) (Bo pe bo ya, ọ'ma shé) (Ọ'ma shé) (Aje on the mix)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out