Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Sochukwu Valour
Sochukwu Valour
Songwriter

Lyrics

Ladies and gentlemen You're about to be taken to another Level of ginger tonight Eh God they call me sochifrosh Froshdaddy One time Eh God na nigeria we dey Things just dey happen you understand but na baba God Naim Just Dey save us cheee You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga Is that the reason You Dey form Efizzy Abeg take it easy Go keep yourself busy Me I nor be Otedola I get the money I get dollar I nor fit use the money anyhow Anyone when I give you manage am Me I nor be Otedola I get the money I get dollar I nor fit use the money anyhow Anyone when I give you manage am I'll give you anything Babe let's stop this lavishing let's Concentrate on making it Cos the money is finishing I'll give you anything Babe let's stop this lavishing let's Concentrate on making it Cos the money is finishing You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga I love you I'll do anything for you No one else but you Always be there for you Popping Rosé and henessey This your love be like medicine This kind of love I never see Putting me on a very long thing Popping Rosay and henessey This your love be like medicine This kind of love I never see Putting me on a very long thing If the dollar finish This your love na history You will leave me lonely I would be heartbroken You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga You Dey put me for one khona Cos me I nor get ten dollar I nor get followers on instagram You say me I nor reach standard Me I nor sabi use Snapchat Froshdaddy you not popular You can't even afford my mascara Abeg you're a broke nigga Say say say everybody now We talking the love that people give It's all about what you got All these ladies be running for money But my brother na baba God Dey Give true love Everybody now We go make the money We spray the money We go get the money We go spend the money Froshdaddy One love Hypemc with the sauce Problem Docside dna
Writer(s): Sochukwu Valour Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out