Lyrics

Tell Dem Make dem clear road Uh uh uh Benakuzzy Again o Teraa OMOTOLANI na the shy type And na she Wey me need cause she fine di Nobody fit to tell me say she no try Your mama born you well Kiboroboto My baby too bam me I can lie Odoyewu see her backside Your body been turning me on I go Dey by your side everyday n night oh yeah And if I ever ever run away (Make I no come back home) Fight for you like everyday by day (Like I be commando) You made me loose my mind I can't explain (My sweety gelato) Cause the kind love Wey I get for you baby (Ife ti ko Gbo agbo) Omodada lo Omotola Omotola OMO to jo mummy Omodada lo omotola Omotola OMO to jo daddy Omodada lo Omotola Omotola OMO to jo mummy Mi o Omodada lo omotola Omotola OMO to jo daddy See nobody fine pass you Yeah Girl your body chacha no be Sukura eleru tankasu Oh yeah! Me ah no go lie for you And anything I buy I promise to Dey buy for two Assuarance cover you Ooh yeah! Me love you love me too With you girly everything possible Oh no! See what you've turn me to Pada mi Nile daddy mi wanti sun Baby baby senorita Iwo loman Mori mi wu Kini mofori gba Shey you go be my saraphina Make I cum you place o Make I come postrate o Omodada lo Omotola Omotola OMO to jo mummy Omodada lo omotola Omotola OMO to jo daddy Omodada lo Omotola Omotola OMO to jo mummy Mi o Omodada lo omotola Omotola OMO to jo daddy OMOTOLANI na the shy type And na she Wey me need cause she fine di Nobody fit to tell me say she no try Your mama born you well My baby too bam me I can lie Odoyewu see her backside Your body been turning me on I go Dey by your side everyday n night oh yeah
Writer(s): Akorede Oloruntoyin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out