Music Video

Name On It (feat. Emmy Jhay & Runda)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Michael Johnson
Michael Johnson
Songwriter

Lyrics

Girl anything you do dem go talk oh Anything you say dem go rush ooo See na your matter we dey cruise on top oh Wetin you want I go get oh Ah Oya na Ahhh mogbe na kilo gbé na See that your baka boom boom is so contagious Ahhhh ogbo na kilo gbé na See that your baka boom boom jekalo li ni na Girl you looking perfect oh Girl you looking to perfect oh Girl I gbadu all your asset o Put your number for my handset oh If I call you go answer me oh Girl you looking perfect oh Girl you looking perfect oh Girl I gbadu all your asset o Put your number for my handset oh If I call you go answer me oh Ahhh wanna put my name on it I say wanna put my name on it Can I put my name on it? Oshe shee wanna put my name on it (Perfect oh i see your body calling me) Wanna put my name on it I Say wanna put my name on it Wanna put my name on it Oh my girl wanna put my name on it Perfect oh i see your body calling me When I step in the room it is all I breathe oh no Gonna put my name on it Roll up that shit Tattoo name on this yeah Body steady confusing I Wanna speak right but I really can't see oh no What is it you want from me Oh dami loriru and then distract me yo yo Wo! Yo Yo Yo Yo got me feeling like oh no no no no wa gba What is it you want? I got no serious Keep messing with my head like ah ya yi yi ya ya yi oh What is it you want from me oh no I got this thing for you yo yo Ahhh wanna put my name on it I say wanna put my name on it (Ah) Can I put my name on it? Oshe shé wanna put my name on it Oh girl wanna put my name on it I say wanna put my name on it I wanna put my name on it Oh my girl wanna put my name on it Baby girl you know omo like it Put it on for me you know I like it Put it on rewind it Girl anything you do dem go talk oh Anything you say dem rush ooo See na your matter we dey cruise on top oh Wetin you want I go get oh Oya na
Writer(s): Folami Ayedun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out