Listen to Head Full by Dsoul

Head Full

Dsoul

Afro-Pop

1 Shazams

Lyrics

We pray for ah better days No easy way out Where we dey We pray for ah better days Dey don know the boi Son of the light again Jah don Still getting colder all days But am still on my raise No easy way out where we dey We pray for ah better days Spending on me life everyday Street offer me two things Standing for what I want still Only i know where I wan dey I swear bad mouth Make you no dey reason me anyhow Only me know Wetin dey ny head Wetin dey my head Just wanna preach my gospel like everyday Badmouth no reason my way Me really dey porn me day Me just wanna win everyday I say headache Me no want no headache My head too full My head too full Say headache Me no want no headache My head too full My head too full Standing for what I want still Me know dem no believe in me for real Dem no know how me feel Dem no know the day I don dey pay my dues Me I stand in tall Me I stand different We all know broke man gat no friends Where me come from Dreams die on a daily bases Government terrorizing people Me say jah jah Safe me from the wicked Me just want to live life Make all my dreams come through When me I realize Wetin dey inside of me Then man know man is different Man is different Just wanna preach my gospel like everyday Badmouth no reason my way Me really dey porn me day Me just wanna win everyday I say headache Me no want no headache My head too full My head too full Say headache Me no want no headache My head too full My head too full Standing for what I want still Me know dem no believe in me for real Dem no know how me feel Dem no know the day I don dey pay my dues Me I stand in tall Me I stand different We all know broke man gat no friends Where me come from Dreams die on a daily bases Government terrorizing people Say jah jah Safe me from the wicked Me just want to live life Make all my dreams come through When me I realize Wetin dey inside of me Then man know man is different Man is different
Writer(s): Adenuga Damilola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out