Lyrics

Tega C dey here so e Oh yeh oh yeh Eh eh eh eh See, I've been sitting in the dark Living in the dark My dreams are getting faded Daily I unpack Heavy weight wey dey my back Before I get frustrated Thinking on a steady How to bake my bread Do I have to own a bakery Things bother man plenty If I leave them for my bed I go still wake up to my dirty Help me call 911 Cos I'm really, guess I'm really fokd up The formation fit be 411 Omo, know your players all before the kick off Cos some go envy sha Wan cause you pain Their mission na to make sure you drain For the blessings now I can't complain For my own little farm I dey grow my grain All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se) C, I go dey try take am higher to the sky to the cloud Igniting my fire till 'em massive dem wowed Thank God man I'm Godly na on God me dey count Normally na dem go fall victim for trap wey dem mount Go down on my knees Say a prayer for my peace Cater for my needs Paper for my bills oh Prayer for my Gs Make e better for my kids oh Help me call 911 Cos I'm really, guess I'm really fokd up The formation fit be 411 Omo, know your players all before the kick off Cos some go envy sha Wan cause you pain Their mission na to make sure you drain For the blessings now I can't complain For my own little farm I dey grow my grain All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se) All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se All for me (Odi dandandan) Omo I gat love for me (Omo odi dandandan se) Wetin dey work for me (Odi dandandan) Na wetin I go run for me (Omo odi dandandan se)
Writer(s): Terver Gbi Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out