Lyrics

Kemo T-dollar I said I dey run Money deh jinja mi o If e no be God, how i for dey live my life if no be you baba God Man gat to shishe gbowo dey dey normal gbogbo wa Lara kan So many times wey dem talk To get the money nah by force And I get good network Abi you no see my call Sebi, you get my number, save it Because so many thing dey my head so And if no be money Me, I know dey game cuz dem know Aah Aah hunn Zelle the money (okay) Zelle the money (okay) Transfer the money (gbess) Abi, you get my number (gbess) Zelle the money (okay) Zelle the money (okay) Transfer the money (transfer Aahn) Oooh ooooo Take your percent, make you send my own I no disturb your peace, no disturb my own No holiday me I dey my Zone And I dey hustle make my people fit dey smile for ghetto She bi you get my Aza, send my money Eh no dey funny, tobaa Jime lowo oti' Lon' Wa wahala mi o Mate pa mate pa mate pa sii" Eh Lorun Waje gba wagba gba tobaa lo' gbe mi lowo loo Zelle the money (okay) Zelle the money (okay) Transfer the money(gbess) Omo, you get my number (gbess) Zelle the money (okay) Zelle the money (okay) Transfer the money (gbess) Mate pa mate pa mate pa sii" Eh Lorun Waje gba wagba gba tobaa lo' gbe mi lowo loo Hey bro Shey, you get some dollars You already know what it is, banger
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out