Music Video

Featured In

Lyrics

(aahhnnn ooooo, aahhnnn ooooo) (aahhnnn ooooo, aahhnnn) Yeah Everyone dey find that somebody yeah yeah Wey be say e go make their life complete I been think say, I find somebody Wey go make me spend my money Make me come dey do like zombie But he make a fool of me Tell me who tell me make I fall in love o Who tell me make I fall for you o(baby o) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running (aahhnnn) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running I no-do no-do You say make we dey go Make we start to dey do Before anything, he take baby oku E say make I whine Make I whine for the though Kututu kututu kututule Tell me make I dance, Make I dance skeletun I don put ma putumale Tell me say you no love me You break my heart for daylight(for daylight o, for daylight) I wanna let you know,I still dey I no doubt(I no doubt) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running(aahhnnn) Yoruba demons(aahhnnn) You can never see them coming(aahhnnn) Dem go play you like ping-pong(aahhnnn) When you see them, better start running When he tell me make I come(I go come) When he tell me make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) Say make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) When he say make I dance(I go dance) When he tell me make I come(I go come) Say make I dance(I go dance)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out