Music Video

I Do
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rich Crown
Rich Crown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rich Crown
Rich Crown
Songwriter

Lyrics

She tell me say I be lover boy Way dey kill every beat Like a carpenter Way dey knack anythin' She said Rich Crown You be Melody For my mind set oh She dey want somethin' Hmm hmm rock me like you rock your Zaddy This ya buddy ti fe pami Give it to me on a daily You got the car make you drive me gently ye Like president hmmm You go dey for aso rock Like a gómìnà yé ye You go dey for governor's house If you follow me go oh You go dey my empire I be lover boy yeye wey Wey mmcht any Do like I do (I do) Dance to my tunes (I do) Lovin' me up baby Give me ya buddy (I do) Humm humm humm Give me that blow (I do) Give me that job (I do) Open up for me baby You know say I got you Yeye yeye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you Ye ye ye ye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you Mama rera Mama re Mama re Mama rera Make you give it to me Like inhaler You know say you be My sustainer Hmm hmm hmm hmm My jailer Wetin my eyes see I no fit talk She dey fight me Like her demon She want all style even 69 Ah ah ah You dey high me Like pami I wanna see your daddy Oh sorry na your mummy Wetin I day talk egbami Shawty give me one time Shawty give me two times Fire girl with slow wind I wanna make you mine Yeah yeah yeah Come to my yard Ah nana Ahh ahh Do like I do (I do) Dance to my tunes (I do) Lovin' me up baby Give me ya buddy (I do) Humm humm humm Give me that blow (I do) Give me that job (I do) Open up for me baby You know say I got you Yeye yeye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you Ye ye ye ye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you Baby your body na my medicine When I no dey with you i no dey sleep Stroke ya thing with my index thing When I drill her hole she rap in Portuguese Shawty whispered, she said baby please All I want now is skin-to-skin She's a gangstar she be drame queen But after second she knows i'ma king yea yea I'ma king yea yea I'ma king nah nah Oh nah nah I do do do do I do do do Ah nah Oh nah nah Oh nah nah Do like I do (I do) Dance to my tunes (I do) Lovin' me up baby Give me ya buddy (I do) Humm humm humm Give me that blow (I do) Give me that job (I do) Open up for me baby You know say I got you Yeye yeye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you Ye ye ye ye I got you You know say I got you Lo lo lo lo I love you You know say I love you
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out