Music Video

Zero Panic
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jayjay Omooloja
Jayjay Omooloja
Performer
DJ BamBam
DJ BamBam
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jayjay Omooloja
Jayjay Omooloja
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tinnybeat
Tinnybeat
Producer

Lyrics

Hello Jayjay Hello DJ Bambam Where you dey now DJ Bambam I dey my hood now Come to cloud 9 club right now I dey play for there now now Come give dem vibes Ok boss man I dey come am on my way Am on my way I dey come I dey come Omo iyami shishe mase shole, oh If u no get money e no go make sense, oh Normal normal ise ko lowo, oh And again ise gangan logun ise, oh Based on believing Predict that one day you go make am, yeah yeah yeah Maje kiwon so fun pe ole lowo lowo (zero panic) Maje kiwon so fun e pe ole gbe body (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam give us the vibes (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam scatter the club (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam scatter the club (zero panic) Toba lowo won a peni agba awo If you no get kudi you be kekere awo Ema wo awon omo awo Ewo biwon sefi Hennessy shere ninu ile awo You no get money you dey sleep, oh If you spoiled something for your dream, oh Se you fit pay for it DJ Bambam agba awon Fun wa lorin ninu ile awo For that street, oh They want see us For that hood, oh They want see us Inside cloud 9 They want feel us, yeah They want feel us They want see us Omo iyami shishe mase shole, oh If u no get money e no go make sense, oh Normal normal ise ko lowo, oh And again ise gangan logun ise, oh Based on believing Predict that one day you go make am, yeah yeah yeah Maje kiwon so fun pe ole lowo lowo (zero panic) Maje kiwon so fun e pe ole gbe body (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam give us the vibes (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam scatter the club (zero panic) Zero zero zero zero (zero panic) DJ Bambam scatter the club (zero panic) One time one time This is DJ Bambam All the way from cloud 9 club Jayjay Let go house now Abi kilo feel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out