Listen to Girl Problem (feat. Majesty LYN, AO, Caroline, Ik & Muje Spark) by Magnito

Girl Problem (feat. Majesty LYN, AO, Caroline, Ik & Muje Spark)

Magnito

Afro-Beat

847 Shazams

Lyrics

My broda, make I no lie All these girls, dem dey cheat too much All these guys wey no get money Dey do relationship with girls, na dem dey see too much If you no on generator for your house Dem go tell you say, the heat too much Some girls, na only food dem dey talk about Dem dey eat two lunch Well, I don't agree with you guys I dey go on date with two guys One of them na good guy And the other think he too wise The one wey dey take go to Dubai Wey you use juju buy Some of these girls you see they too high If you no buy, dem say you no try Ọmọ these babes are wicked I invite one for the weekend On top just ten kay I get, ọmọ, she still show up with three friends Ọmọ, that one na for defense We don see shege for these ends Mtchww... That one na pretense You go still enter if you see Benz I swear to God, I'm too good o This guy I call my boo, good o I dey cook am all the good food o But he still dey use my head dey play ludo Where dem girls dey, let's make a toast If the meat come, all of them roast If the bills come, all of them ghost But if I drop song, none of them post
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out