Music Video

Phoniex_therapper #viral #trending #musiproducer #rap #rapper #phoniex #official #channel #sub #1k
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Waris Bakare
Waris Bakare
Songwriter

Lyrics

Hmm hmm uhm uhm Cause if u no get money dem go use u play And did u even listen too d word that say Cause this life no be for joke u gas run ur race And mama tell me say son don't u relent Mmm Iya mi iya mi iya mi yeye I dey live my life I no send no one Make no body panic panic me Cause if u even like no like me I go troll my vibes on a low Cause me no send nobody I must too make my money Cause I just wanna make Make money Make money Make money a Make my mama proud of me Proud of me Proud of me Proud of me Aya Cause I just wanna make Make money Make money Make money a Make my mama proud of me Proud of me Proud of me Proud of me Aya Cause some people dey pray make the boi no rise Everyday by day we the strive too shine Abeg live me jor make I live my life Even if u like make u wish me bad Cause i get many things wey dey bother me Many many song dey for my body The boi go soon top make u no worry The boi go soon top make u no worry ee Iya mi iya mi iya mi I dey live my life I no send no one Make no body panic panic me Cause if u even like no like me I go troll my vibes on a low Cause me no send nobody I must too make my money Cause I just wanna make Make money Make money Make money a Make my mama proud of me Proud of me Proud of me Proud of me Aya Cause I just wanna make Make money Make money Make money a Make my mama proud of me Proud of me Proud of me Proud of me Aya Grace! WiseSounds
Writer(s): Waris Bakare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out