Music Video

Story
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ayor Vybe
Ayor Vybe
Performer
Emamode Daniel
Emamode Daniel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Emamode Daniel
Emamode Daniel
Songwriter

Lyrics

I'm too nice for you guys African boy with a Caribbean vibe I dey meditate oh Long time ago, I dey meditate oh South to the west, I don navigate oh All my people, I dey educate, oh-ah-ahn Make una elevate oh Walai, I dey live by grace oh Bad, bad people wanna stop our race oh Shogbon mi? They wanna stop our chop oh-ah-ahn I wanna tell you a story Story, story oh Poor man die for nothing Nothing, nothing oh I wanna tell you a story Story, story oh Black man kpai for nothing For nothing dem shoot am oh Where we dey go? (Ehen) Where we dey go? Where we dey go? Me I no know oh (ehen) Me I no know, me I no know For some people, life e no hard (for some people life e no hard) For some people, life e no easy, ah-ahn (life e no easy) Mama tell me, make I pray hard (mama tell me make I pray hard) My brother tell me, make I work smart Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer) Suffer, suffer, for the man wey dey Abuja o (dey Abuja) Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer) Suffer, suffer, for the man wey wear agbada o (wear agbada) This na nonsense oh This na tragedy oh (omo na tragedy o) I nor fit take am oh-oh-oh I nor fit see am oh-oh Poor man dey suffer, suffer Rich man dey raise agbada oh Poor man dey ride okada Rich man dem dey Abuja oh E never finish oh E never finish I wanna tell you a story Story, story oh Poor man die for nothing Nothing, nothing oh I wanna tell you a story Story, story oh Black man kpai for nothing For nothing dem shoot am oh Where we dey go? (Ehen) Where we dey go? Where we dey go? Me I no know oh (ehen) Me I no know, me I no know For some people, life e no hard (for some people life e no hard) For some people, life e no easy, ah-ahn (life e no easy) Mama tell me, make I pray hard (mama tell me make I pray hard) My brother tell me, make I work smart Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer) Suffer, suffer, for the man wey dey Abuja o (dey Abuja) Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer) Suffer, suffer, for the man wey wear agbada o (wear agbada) This na nonsense oh This na tragedy oh I nor fit take am oh-oh-oh I nor fit see am oh-oh Poor man dey suffer, suffer (this is more than just talent, baby) Poor man dey ride okada (international boy) Rich man dem dey Abuja oh E never finish
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out