Lyrics

Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah Na me fine boy Shmurda, ah-ah Fine boy Bella ah Aje sing this song for you Yeah, yeah Ayy-ayy, ooh, yeah-ayy Ah Hard guy, hard guy I dey form like say na me bad pass Hard guy, hard guy (hard guy, hard guy) I dey form like say na me high pass, ah (high pass) Kini mo fa t'oju mi lon ri bai bai? (ah, ayy) Kini mo fa t'oju mi fin sha'na oh? I no know wetin dey worry me oh, somebody hold me oh I no know wetin dey do me oh, somebody hold me oh (yeah-yeah) I'm in love, I'm in love with claro Brother, take jombo I'm in love, I'm in love with claro Brother, take jombo, ah I dey promise myself, "I no go do am again oh", ah But, my brain no go set if I never high-hh, ah For the ghetto where we dey, dem dey puff and pass, puff and pass Dem ah gimme claro, make I feel high ra', feel high ra' Claro oh, claro oh Claro do me somethin' gan Claro oh, claro oh (claro, ahh-ah) Claro finger my brain Pass me somethin', pass me somethin', let me take somethin' I'm thinkin' somethin' Can I talk somethin'? My thing is your thing Nothin', can happen if you get somethin', you know? Ayy-ahh, my own Yeah, brother, take jombo, gimme claro Make my eye blind, Baba Frayo I don dey go, I don't know where I'm goin' to But, I know I'm gon' survive the journey I'm pullin' through Miss my claro, I'm comin' through I'm gon' be okay, claro, I'm feelin' you I'm in love, I'm in love with claro Brother, take jombo I'm in love, I'm in love with claro Brother, take jombo, ah I dey promise myself, "I no go do am again oh", ah (lai lai) But, my brain no go set if I never high-hh, ah For the ghetto where we dey (ayy), dem dey puff and pass, puff and pass Dem ah gimme claro (eh), make I feel high ra', feel high ra' Claro oh, claro oh (yeah) Claro do me somethin' gan Claro oh, claro oh Claro finger my brain oh (Aje on the Mix) (Kill Dem All)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out