Credits

PERFORMING ARTISTS
Sevo Nchifor
Sevo Nchifor
Performer
Wolfgang Nnchiiffor
Wolfgang Nnchiiffor
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Wolfgang Nnchiiffor
Wolfgang Nnchiiffor
Songwriter

Lyrics

Sevo Nchifor Azonto Doctor Moni ma elder We've been praying to be forever young How we wish we've been forever young So much pain to see us fade away Like a flower fades away Oh oh This life will never last forever Show love Show love to the old Show love Show to the needy Show love Show love to the widows Show love Show love to the sick No leave the people wey love you suffer No leave the people wey love you suffer!! No leave your sweet mother No leave your sweet father No leave the people wey love you to suffer eh I, I wanna wish u well (Well!!) I, I wanna ease your stress No do abortion Don't cause commotion (Eh don't cause commotion) Cuz the pikin way dey your belle Fit put chop for your belle tomorrow Show love Show love to the old Show love Show to the needy Show love (Real love) Show love to the widows Show love (Real love) Show love to the sick No leave the people wey love you suffer No leave the people wey love you suffer!! No leave your sweet mother No leave your sweet father No leave the people wey love you suffer eh Wo oh wo oh wo oh Wo oh wo oh wo oh Wo oh wo oh Oh oh wo oh Wo oh wo ohhh Show love Show love to the old Show love Show to the needy Show love Show love to the widows Show love Show love to the sick No leave the people wey love you suffer No leave the people wey love you suffer!! No leave your sweet mother No leave your sweet father No leave the people wey love you to suffer eh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out