Lyrics

Carolina be asking me how I Dey make all these people Dey buga o For Carolina dem feeling the sound And the way I dey gi them the Kokosa SELEMASA, na tomtom Dey help me wey make me fit give dem the lamba o Anytime when I breathe on the mic The people Dey confess I Dey give them the banga Gbedu Dey gi me the ginger When I deliver the people, they shiver Eh Na tomtom Dey gimmie the liver Mani boy Remi boy sound it Many obstacle man Dey face Wey Dey make person come Dey krase As I Dey I Dey run my race Omo me no Dey fear this krase Make dem hate if dem won Dey hate Omo me I no be their mate Take my ginger to concentrate I no come here to look your face Enter studio here with mani See gbedu we go make all of them Dey jo jo jo Carry my Tomtom for pocket incase the gbedu dey choke choke choke I no come here to play I no come here to laugh Me I no Dey joke joke joke The moment I comot for here everywhere go Boku with smoke smoke smoke Breath for it o Mani coming closer Breath for it o Make me coming closer o Breath for it o Mani coming closer o Breath for it o Remi coming closer Ai, Me I believe one day o, say all of these Things wey me want go come my way Bad energy far away, I no be mistake, me I know I'm here to stay For instance, dem no won give u assistance When Friends Dey turn to resistance Believe in u dem go give chance ah Many things won Dey hinder me I needy something wey go ginger me With Tom Tom I Dey breath for it Now I Dey run kilomi kilometer That's why I Dey kpamutuku mutuku (Mutuku, Mutuku, Mutuku, Mutuku) My body just Dey gbomgbudu gbomgbudu gbomgbudu gbomgbudu Breath for it o! Mani coming closer Breath for it o Make me coming closer o Breath for it o Mani coming closer o Breath for it o Remi coming closer Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I Dey feel something Kpamkutuku kutuku I go need something I go need something My shirty na orange and black That one mean something that one mean something Kpamkutuku kutuku mani say something mani say something Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something My shirty na orange and black That one mean something that one mean something Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something SELEMASA!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out