Lyrics

All I wanna do is put my zoom-zoom in your pumpum (eh, eh, eh, eh-eh) All I wanna do is put my zoom-zoom in your pumpum (eh, eh, eh, eh-eh) When I fall, I fall for only one And I no dey give my love to another man I got to pick you, you know my love is only one I no dey get time to love another man Many many men dey wan' love from me But you be the only one way I see Maybe area boys go come rescue me All I, all I want is just wantin' you One man, wey dey drive me crazy One man, wey dey make me happy One man, wey dey chop ma pumpum One man, make my heart go bumbum Baby, take my love Baby, use my love Sugar-coat, my love I go do anything for you Ooh, baby, your love dey make me dizzy I don't know what you do me Wey dey make me go crazy, yeah-ah You the reason, reason why I'm living Your love dey give me healing Baby, show me the meaning, yeah-ah One man, wey dey drive me crazy One man, wey dey make me happy One man, wey dey chop my pumpum One man, make my heart go bumbum Baby, take my love Baby, use my love Sugar-coat my love I go do anything for yor oh Eh, eh, eh, eh-eh Wo ne me ɔdɔyɛwu Eh, eh, eh, eh-eh Mepɛ wo nko ara, menhia mmienu Eh, eh, eh, eh-eh Wo ne me ɔdɔyɛwu Eh, eh, eh, eh-eh Mepɛ wo nko ara, menhia mmienu (Savage Mix)
Writer(s): Wendy Shay Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out