Lyrics

Easy oh (easy oh, easy oh) Oh boy, you like fuck, you like fuck Everytime fuck, fuck As I am talking to you now, you are fucking As I am talking to you now, you're planning to fuck Why? why? Fuckaholic Champion, champion (Mad, Mad) Sh'oma bami soro? Tell me wetin you like I don see many girls, but na you dey my mind oh Friend them, go dey reason say I no be your type But, I no pay them, no mind oh Dem no know wetin you like Ikebe supa (ayy God) Sweet me like suya (sweet me like suya) 'Cause your body na fire Make I rewire (make I rewire) Ikebe supa (supaa) Body on fire (body on fire) Would you be my heart desire? Make I rewire (make I rewire) This your low waist Make man craze oh Na your low waist Make man wan gbess This your low waist Make man craze oh Na your low waist Make I wan craze This your love dey sweet me, walahi I no fit concur Give you all my loving, baby oh Extra loving on top To the world, my baby, you know That I'll show you off, uh Baby, show me love Show me love, ah-ah Ikebe supa (ayy God) Sweet me like suya (sweet me like suya) 'Cause your body na fire Make I rewire (make I rewire) Ikebe supa (supaa) Body on fire (body on fire) Would you be my heart desire? (hmm) Make I rewire (make I rewire) This your low waist Make man craze oh Na your low waist Make man wan gbess, yeah This your low waist Make man craze oh Na your low waist Make I wan craze Yeah No dull on me Yeah Milliana
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out