Listen to 4Nothing (feat. Kobi Wolf & Lokii840) by Beezyx

4Nothing (feat. Kobi Wolf & Lokii840)

Beezyx

World

Lyrics

See Man I Hop on a beat Tryna catch a vibe for a bit Money on my mind it's legit Looking clean from my head to my feet (yunno) My family As long as dem dey chop l'm at peace This independent life no be beans I'm just tryna flood up my wrist (yunno) Me I geti guys wey dey ever ready, Me i geti God wey dey cover me When the party dey we dey shack hennesy I no wan dey live on no salary No Cos na soft life too fit me pass Got to tell 'em make dem know Sey I no come life to dey suffer so Me i no wan feel like i dey grind for nothing Me i no fit die for nothing I dey my lane And i no fit switch sides for nothing So you know it's good vibes or nothing Me i no wan grind for nothing Me i no fit die for nothing I dey my lane And i no fit switch sides for nothing So you know it's good vibes or nothing Yah yah Hmmmmmm Me I no fit grind for nothing (Real talk, Real talk, Real talk) Me I no fit die for nothing Shey you know it's good vibes or nothing Me I no fit grind for nothing Me I no fit die for nothing Me I no fit grind for nothing Shey you know it's good vibes or nothing Active overseas Like the KGB (woo) On the frontline so don't play with me (nah) Got 'em haters hating me (why) Know my time is coming so I'm good with waiting patiently I don done so much dirt my bro you can't relate with me And we got some big booty baddies And theybouncing They ain't bouncing like a baby gee Gang running shit we like APC Awon boys ti bere si nu KBC Now I'm doing rap Tryna build myself a real life legacy Running up on who (huh?) Even if they switch bodies with a peng baddie They ain't fucking with the crew Y'all iust some recruits Twitter fingers tapping on boy cause one day Imma hop into a coupe We Been bout that action Ain't no KSI when we pull with the reaction You ain't gotta cap cause it's a caption Heading to the top and I ain't never gonna stop Until the diamonds on the boy dancing Me i no wan feel like i dey grind for nothing Me i no fit die for nothing I dey my lane And i no fit switch sides for nothing So you know it's good vibes or nothing Me i no wan grind for nothing Me i no fit die for nothing I dey my lane And i no fit switch sides for nothing So you know it's good vibes or nothing Yah yah Hmmmmmm eh eh Me I no fit grind for nothing Me I no fit die for nothing Shey you know it's good vibes or nothing Me I no fit grind for nothing Me I no fit die for nothing Me I no fit grind Shey you know it's good vibes or nothing
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out