Lyrics

Holy father pour me holy water for me head Holy father pour me holy water Water Water Jah eli Kai Jah Jah eli Kai If you see me dey pray na for this poverty to die Daddy said work Fuck emotion you be man But the pepper wey I see Dey bring water for my eye And my mummy want this I dey wish say I fit give Shawty want that If I no get am she go leave And the street no dey help You go suffer if you no tiff You no know wetin you get If you fit sleep wey you no think Oh I no fit rest Shebi na money wey dey ginger Janet Na me get myself so I ginger myself But if I no put pressure this life go knock me down I no fit rest Yea I understand that this life is a bet But I feel like I no dey put in my best So I still dey put pressure make this life no go knock me down Holy father pour me holy water for me head Holy father pour me holy water Water Water Holy father pour me water for my head So that they go know I be your true Son These obstacles keep coming they want take my life But I keep dodging them like I'm Mario They don forget say I be Omo tòn só I be the joy of my mama, kilo Fe só And, I be gunning for my dreams Shooting on sight cos I can't afford to miss Oh I no fit rest Shebi na money wey dey ginger Janet Na me get myself so I ginger myself Cos if I no put pressure this life fit knock me down Me no fit rest Yea I understand this life is a bet And I feel say I ain't putting in my best So I dey put pressure make this life no go knock me down Holy father pour me holy water for me head Holy father pour me holy water Water Water
Writer(s): Emmanuel Nnajiofor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out