Music Video

Krista Ekun (Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joelson Oritsetimeyin edema
Joelson Oritsetimeyin edema
Songwriter

Lyrics

I told my brothers it'll only take some time We go shock them we go do them like surprise All the people wey they shook hand for your eyes Them go know when they see Them go hear am them go fear am Emi ekun Baba la wan ko so mo no To ba gbe wa ama kpin je ashomono They wanna cut our light woti gomono I go show them sey the boy no be comono Oya for the place oh Wey we Dey so Make we scatter the place oh With shayo I Dey ah ah ah Money Dey so Omo no debate oh I go show them crase oh Because the money don yakata Lately man been chasing money I got meet all my demands Jah jah blessings upon me You no fit to come deny me Live fast but not in hurry Maybe not now but surely Because oluwa ni to sure me To sure mi Emi ekun Baba la wan ko so mo no To ba gbe wa ama kpin je ashomono They wanna cut our light woti gomono I go show them sey the boy no be comono Oya for the place oh Wey we Dey so Make we scatter the place oh With shayo I Dey ah ah ah Money Dey so Omo no debate oh I go show them crase oh Because the money don yakata Emi ekun Baba la wan ko so mo no To ba gbe wa ama kpin je ashomono They wanna cut our light woti gomono I go show them sey the boy no be comono
Writer(s): Joelson Edema Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out