Music Video

Enjoy Yourself
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Freshy
Freshy
Performer
Elhi
Elhi
Performer
ShineTTW
ShineTTW
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shettima Omoniyi Damilare
Shettima Omoniyi Damilare
Composer
Adio Olawale Elijah
Adio Olawale Elijah
Composer
Chukwuma Chinaza Ferdinand
Chukwuma Chinaza Ferdinand
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Freshy
Freshy
Producer

Lyrics

Say this December wey you dey, you must enjoy yourself (enjoy yourself) As the ṣayo boku for here, you must control yourself (control yourself) Live my life like a gentleman, I cannot kill myself (can't kill myself) Just dey flenjor, say no worry, you must enjoy yourself (enjoy yourself) Mo ni, "Kẹ jijo," oya, kẹ pe Sunny Ade o (enjoy yourself) Na where enjoyment dey happen na hin I dey o (enjoy yourself) B'owo pe, o pe, o pe, jọwọ, ba mi pop Rose Oluwa ti ṣe, o ṣe, o ṣe, make nna come join celebrate o Wetin dey bother man, na money, I get am nyafụ-nyafụ Oya, nwere nwayọ, na enjoyment ga-egbu mmadu Do for me, for me for this party It's a dirty December, another time to remember 'Cause enjoyment e go surplus Make you dey call my number, as per say jolly involve (jolly involve) If them no greed to serve us, ọmọ, we go carry the pot (carry the pot) People dey check their body, ọmọ, you dey there dey form Well, if you no fit dance o, make you just dey sing along Say this December wey you dey, you must enjoy yourself (enjoy yourself) As the ṣayo boku for here, you must control yourself (control yourself) Live my life like a gentleman, I cannot kill myself (can't kill myself) Just dey flenjor, say no worry, you must enjoy yourself (enjoy yourself) Mo ni, "Kẹ jijo," oya, kẹ pe Sunny Ade o (enjoy yourself) Na where enjoyment dey happen na hin I dey o (enjoy yourself) B'owo pe, o pe, o pe, jọwọ, ba mi pop Rose Oluwa ti ṣe, o ṣe, o ṣe, make nna come join celebrate o Enjoy yourself Enjoy yourself (Freshy)
Writer(s): Ferdinand Chinazaekpele Chukwuma, Adio Olawale Elijah, Shettima Omoniyi Damilare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out