Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Rahman Yusuf
Rahman Yusuf
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Xlien
Xlien
Producer

Lyrics

Girl I dey lose my mind oh Moni power Oh ye ye Moni power A million ways wey I want use to love you Many, many ways wey I want use to love you Tell me when you broken I want dey there e for you 'Cos I'm keep on wanting, wanting more and more of you Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty Say I ready face all the penalty ah Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty I ready face all the penalty aha Oh Suzana No go put me for trauma 'Cos say everything you dey do Girl e be like say you dey put me for cruise Aha ha Shawty I dey wait for your door Shawaty I dey beg for your love And I dey you domot Honey me I no go comot Unless if you give me your love Because if you go, I go crazy Omo if you go Girl I dey lose my mind oh mo Girl I dey lose my mind oh mo Baby where you dey, make I come 'Cos I'm missing you every night I dey lose my mind oh mo I dey lose my mind oh mo Oh oh oh oh oh Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty Say I ready face all the penalty ah Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty I ready face all the penalty aha Itz EA EA EA EA EA EA EA EA Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty Say I ready face all the penalty ah Loyalty Baby you get all my loyalty ah Penalty I ready face all the penalty aha Aha
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out