Lyrics

Deejay Eppz Oohhh Oh naaa Ri... riddim Wetin dey sup again Wetin dem talk again Dem say another gbedu drop again You already know Issa banging thing Ohh no no Na we dey top again Even your gyal wanna pop with me You better know what time it is No go dey do like You be small pikin ayaya Ohhh she say she wanna be my Omotena now Ohhh Yan me make I know, oh no And if you wanna be my Omotena now Wow wow Yan me make I know Ohhh oh nana Oh nana oh nana Oh nana energy energy Energy energy ohhhh Bad boy bad boy Wha ya gon do Wha ya gon do When I come for you She tell me say no I ain't tryna be rude Just wanna get your pretty ass up Inna me room Bad boy bad boy Make you dey know You better know as e dey go down Say make you meet me pon the tower The top floor now I'm all alone now ehhh Ohhh she say she wanna be my Omotena now Ohhh Yan me make I know oh no And if you wanna be my Omotena now Wow wow Yan me make I know Ohhh oh nana Oh nana oh nana Oh nana energy energy Energy energy ohhhh Bad boy bad boy Wha ya gon do Wha you gon do When I come for you She tell me say no I ain't tryna be rude Just wanna get your pretty ass Up Inna me room
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out