Lyrics

Hmmm hmmm hmmm Ah da da dada Talo tan ina o Ah omo wo lotan ina o As you know it's your boi waziyung Little zino lomoyen Many don die And some people just dey born like this Na lowkey me I dey do my things And I thank God for where I dey like this Pray for long life Everybody wan dey chop life No be say me no wan come house I dey rough am just to make am Ha malo whine me o Kosi owo lowo mi mokan fine ni o All the girls dem dey find me o Am sorry I gat no time ni o Malo whine me o Kosi owo lowo mi mokan fine ni o All the girls dem dey find me o Am sorry I gat no time ni o Oh my broda no rush Even dem dey form porsh Steady grinding non stop Me I no go give up Why you no fit help those people wey no get o You know we come from the ghetto Ah bro shey you get o Me no relent o Have been thinking of tomorrow Cause I gats to wipe my sorrow Ha I no wan dey borrow Many people want make I fall o No be say we no dey hustle too Many things am passing through Komasi holiday Hustle go pay everyone on para mood Back in the days no shishi for hand I no dey rush I dey wait for my time No be for mouth You know I must make mama proud You know I must make mama proud Back in the days for the street we dey rough am No be everything eye dey see we dey talk out Any show we dey go we dey rock am Aimoye shenkin tati je We no talk out Oh my broda no rush Even dem dey form porsh Steady grinding non stop Me I no go give up Why you no fit help those people wey no get o You know we come from the ghetto Ah bro shey you get o Me no relent o Ah talo tan ina o Hmmm da da dada ah Da-da-dada-ah -ah ayy It's segha beat pro
Writer(s): Adedayo Adesegha, Oniyide Waris Opeyemi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out