Lyrics

Wetin you want Wetin you want You say make I go school I don go come Now it's hard to even eat My mama used her last for my tp Wetin you want Wetin you want You say make I no do yahoo yahoo Say na prison wey me I go end Graduate like mee yea yea yea Wetin you want Wetin you want I've been through Shakus,sharp knives and sharks Human heads slaughtered Like a goat We lost lives in toll gate you weren't cold Am talking to you Know your self You don't care about school So I should stoop My certificate dey my akpati My mama money just go like that Now am back on the streets So i dyed my hair Make everybody know say I no dey fear Just tryna save money to survive Cause mama don turn ghost She no survive Right now i am chilling with my old girls They bought me a drink just to feel alright Shebi na you say you wan go school And all these years yet nothing to proof I made these choices They are not so good But my life itself Didn't turn out good I no know when I enter road I for don turn ghost go meet my mama I met this boy On the street so fine He's just like me Oh what a match He grabbed my hands Would you be my wife you just to young to really die You need a little bit cleaning I've been a dirty girl oh why now Oh why oh why oh why yea Oh oh why Oh why oh why oh why Oh why oh why Oh why Oh why oh why oh why So I pledged to Nigeria my country Why When life it's self was already hard To make it worse am a Nigerian Tribalism be their agenda I've been through pain I've been through hell Humans judge me Like I dey smell And now I know Now I know Why I pledged So help me God Yea
Writer(s): Papel Papel Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out