Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Scopeballer
Scopeballer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oladipupo Oluwatobi
Oladipupo Oluwatobi
Songwriter
Oladejo Samuel
Oladejo Samuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
XENA
XENA
Producer

Lyrics

Listen Up Ratata Pararanranra... Ar'e oh Make you take panadol if my beat dey burst I bin giving the headache E mean say you know me Shey u dey gborin? If we work we go chop If you chop make I chop Dem wan make you fall But you talk say you hold me Fine boi Olorin Hey! See I don't give a fuck As I just dey I no like wahala (Ahh Ahn) Ki enikeni ma se kobami (Ko bami) Baby Casanova me (Over me) See I just dey I no like palava (Panranranra) Baby ma se Ko bami (ko bami) Baby Casanova mi (Baby Casanova mi) See All man for himself Ye! Nobody go dey when you gboko Pass me the cake make I choko Make I choko Just mind your business (Just mind your business) Ye! Cause it's not my matter I no dey bother I go do you like I know Ye! Eh say unloma ino dey on my ten toes Say anywhere wey you wan go baby mi oya let's go Me I get niggas wey be say won fe nawo Oluwa dakun ma ma jeka kar'adanwo (Ma ma jeka) Omo yen o loyan but oni idi Ema wo Juana yen bo se n yidi Me I no be Muslim but I dey go yidi Omoge if I fuck you up gba pe oni reason See All man for himself Ye! Nobody go dey when you go gboko Pass me the cake make I choko Make I choko Just mind your business (Just mind your business) Ye! Cause it's not my matter I no dey bother I go do you like I know Ye! I get niggas wey be say won fe nawo Oluwa dakun ma ma jeka kar'adanwo (Ma ma jeka) Omo yen o loyan but oni idi Ema wo Juana yen bo sen yidi
Writer(s): Oladejo Samuel, Oladipupo Oluwatobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out