Music Video

Different Ways (Sped Up)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Realdwayne
Realdwayne
Performer
Nwoye princewill chisom
Nwoye princewill chisom
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Nwoye princewill chisom
Nwoye princewill chisom
Songwriter

Lyrics

Bad girl what you want for me I no fit allow you go till you feed me Now wey you don peck me Suddenly I don start to Dey see things Ejiro Nibo Where you Dey go? I don watch your Baka so? I don reap and I kolo Oya slide to the left Anything wey you see na the Benz If you end up seeing keke Sorry sha I'm not to be held Oya slide to my left If you see make your eyes no go red Why be say na now you Dey beg Life don change I'm ready to flex But no force the fire (If you drain me you go still give me milk and malt) Cause me I won manya (Spend and drink till them carry me go dommot) Abeg warni bella (Ah I no want make person carry belle Dey come my front) Cause I want to spend my life in different ways Different ways Three claps for Adaobi (clap) Bad girl match my energy She even sabi all my emojis And with this my money Want to spend it No declining Want to drive till I overheat my engine After sinning Conscience choke me Go to God and pray for his mercies My anthem for man them Wey these girls Dey over use o One thing wey me I no Dey like to Dey When we enter you say you no Dey do o When you try to Dey confess No Dey form say all na cruise o Cause we dey para We dey vex now We dey mad na na Oya slide to the left Anything wey you see na the Benz If you end up seeing keke Sorry sha I'm not to be held Oya slide to my left If you see make your eyes no go red Why be say na now you Dey beg Life don change I'm ready to flex But no force the fire (If you drain me you go still give me milk and malt) Cause me I won manya (Spend and drink till them carry me go dommot) Abeg warni bella (Ah I no want make person carry belle Dey come my front) Cause I want to spend my life in different ways Different ways Abeg make una warn badboy khelly Because e don steal my lady Because you school for malete You won dey Carry my lady o I don warn you once but twice I go chop your eye But no force the fire (If you drain me you go still give me milk and malt) Cause me I won manya (Spend and drink till them carry me go dommot) Abeg warni bella (Ah I no want make person carry belle Dey come my front) Cause I want to spend my life in different ways Different ways
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out