Credits
COMPOSITION & LYRICS
Victor Francis Adams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Pjay
Producer
Indomix
Mixing Engineer
FT studio
Recording Engineer
Lyrics
Pour dem the water
Make dem wet oh
Omosikator
Kpoki
Tell me the kind of thing you want
Gucci prada abi dior
See your level high I no dey yob
If you show me mercy we go ball
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Person get your type of woman
No suppose to cheat walai
I ready give you something
Wey go make you feel alright
Call me slim commando
Baby make I fight for your right
Oh baby sho mojo
I go fit to sing you better gbedu
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
I get doings
Shey make I press your button
I get feelings
For you alone alone
I get doings
Shey make I burst your bubble
I get feelings
For you alone
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Person get your type of woman
No suppose to cheat walai
I ready give you something
Wey go make you feel alright
Call me slim commando
Baby make I fight for your right
Oh baby sho mojo
I go fit to sing you better gbedu
Can I be the kind of guy you like
Can I be the kind of guy you like
Writer(s): Victor Adams
Lyrics powered by www.musixmatch.com