Lyrics

Danny may baby oooo Preedy beng beng preedy beng beng Wey ooo Zegeden PON PON Zegeden PON PON Expired friendship no be beef Yay Dey your day make i dey my day Ahh We don dey go like play like play Now we dey knack for their ear like beat by Dre yay Wo mo mi olowo EKO yay EKO money olowo yay We don dey go like play like play Now we dey knack for their ear like beat by dre She say I Gat the formula Everybody know me am popular Yay eh Ma wo be Pe mo popular Tori pe mo bad gan Tin ba la puna Yaaay Eh eh Mo gbe Your body bad gan baby mo gbe It's been a long time no be today See the way you whine slow Cause Gobe Yaay ehh Nigboro wan mo mi Danny may baby wo mi ooo This na true question not funny Shey your girl go dey wen no money ooo Yay ooo Nigboro wan mo mi Danny may baby wo mi ooo This na true question not funny Shey your girl go dey wen no money ooo Yay ooo Say me I thank God for the things Wey the enemy sent me couldn't even bring me down See all the friendnemies want me frawn Shu gbon baba God Noni Wetin my eye see not funny So many night wey me dey lonely I Run to mummy I swear not funny Bere" lowo Tito omo Iya mi So why me Why me no go buy my mummy Ni ile ni Miami With no money nobody saw me Shu gbon Oluwa sha lo sho mi Say me I thank God for the things Wey the enemy sent me couldn't even bring me down See all the frenemies want me frawn Shu gbon baba God Noni Wetin my eye see not funny So many night wey me dey lonely I Run to mummy I swear not funny Bere" lowo Tito omo Iya mi So why me!! why me no go buy my mummy Ni ile ni Miami With no money nobody saw me Shu gbon Oluwa sha lo sho mi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out