Lyrics

Sometimes Sometimes I never pray for such times Dirty go dey show face sometimes Expectations no go come through at all times You gats know sometimes Crazy things go cross lines The aza must to empty sometimes So you gats chill for Gods time So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn E don tey wey the boy don dey come Uhhn uhhn So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn And e don tey wey the boy don dey come Everyday Man go Dey feel like say na holiday But I put my focus where the money dey Gat a lot of people asking where you dey But I still dey shalaye oh oh More Stacking More Stacking right now What's that on my body prada o French girls dem yakpa for backyard Dey can't get enough of Don Dada o Ehhhh Ohhhhh Me I no get energy for talk wey no relate to the Doe But they don't know No think say i dey joke with my Doe But you gats know sometimes Crazy things go cross lines The aza must to empty sometimes So you gats chill for Gods Time So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn E don tey wey the boy don dey come Uhhn uhhn So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn And e don tey wey the boy don dey come Melodies So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn E don tey wey the boy don dey come Uhhn uhhn So I balance i dey wait my turn Na my personal race I dey run When e don done I go chop my corn And e don tey wey the boy don dey come Lyrical Daddy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out