Credits

PERFORMING ARTISTS
Lovex
Lovex
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lovex
Lovex
Composer

Lyrics

One two three four Jump your shoes Dance on One two three four Na soso complain My people them dey complain everyday eh Them dey complain Say we no get money to chop oh Shebi nah the same people Wey dey born us with yesterday eh Nah dem getting millions Billions dollars for their pay day My brother me I tell you today Make you just dey calm down This people wey you dey talk No be the same money you dey spend Nah the same air we dey breath Not the same place we dey go when we die Nah the same vegetable we dey chop Not the same sense we get So follow me Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o I tell you say make you dey pray for your day As I dey pray for you make you dey pray for me too Me self today I go dey pray for you I no go stop Your life is getting settled so now follow me say Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o This life we dey so Nah God farm yard we dey oh Me go dey live life Say God is watching the boi Things wey you dey do oh Make you know say we dey too oh If we no get today We go get tommorow This life never end oh Shebi nah heaven you wake up You self you dey look too Me self I no get money I see the same heaven But I promise you brother this life is getting better Getting getting better so follow me sing Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare Ma jen gbe eh sare o Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare o Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare o Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare o Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare Won ti gbe eh sare o
Writer(s): Lovex Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out