Listen to All my life (feat. Freezy Yayo) by Bubas EL

All my life (feat. Freezy Yayo)

Bubas EL

Afro-Beat

6 Shazams

Music Video

Dj/Vj Bubba Yae's Sunday Matinee at Tha Grown Folks Spot 6-30-2024
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ufuoma Larry Erhirhie
Ufuoma Larry Erhirhie
Songwriter
Promise Otabuko
Promise Otabuko
Songwriter

Lyrics

Tobati te purse,I go purse Tobati te play,I go play I no be zombie,shey u know U do me Connie,baby yo U said u love me but u funny Who get money be ur honey Amaka wan leave me lonely Becus I no get e money ahh! God dey for me All my niggas dem dy for me Karashika don't hate on me And my mama don pray for me ahh! Wa wan me,shey u wan dy whine Me I no dy panic Cus oluwa don sign me All of my life,wey I've been searching For money na,money gon gon All of my life,wey I've been searching For money na,money gon gon I need need this doe I need this owo I need need this doe I need this owo I need need this doe I need this owo I need need this doe I need this owo I don't need smoke I'm serving d most high You nor know God Na mean say u no wise You nor get money How u won tey survive But everything nice If oluwa dey ur side Back inna the days I was dead broke But now I'm getting money Everything choke Up nd coming artiste But now I don blow From waff town to lasgidi Omo i dey kill show Emini freezy Emini champion We dey give dem d knock out from Round one Call all d girl dem To shake up their bumbum We dey turn up from sun down to Sun up When we dey roll up na for convoy Two hilux one for back One self dey front All my guys na Gee We no dey loose guard Life inna d benzo I'm talking G wags Yeye All of my life,wey I've been searching For money na,money gon gon All of my life,wey I've been searching For money na,money gon gon I need this doe I need this owo I need this doe I need this owo I need this doe I need this owo I need need this doe I need this owo God dey for me All my niggas dem dy for me Karashika don't hate on me And my mama don pray for me ahh! Wa wan me,shey u wan dy whine Me I no dy panic Cus oluwa don sign me
Writer(s): Ufuoma Erhirhie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out