Credits

PERFORMING ARTISTS
Otee West
Otee West
Performer
COMPOSITION & LYRICS
otee adekojo
otee adekojo
Songwriter

Lyrics

(I like it) Westside yeahhh Oshe oshe oshe Do my tings my way Many people copy but I no fit farawe Dem bad vibes wanna come in so I keep em far away They left me on the block na then I left em on the way Or on a boulevard Then they see me pull up with a bullion van Now they wanna hit me up they saying I'm the man I never meant no harm but they did me real bad LANA LANA Won Se Mi Le Se LANA LANA LANA LANA Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh LANA See it get this sexy shawty wey wan gimme body She been no know say me I got my mind locked down on money So I stay cautious ain't no leeching off in my territory It's really deep ends you can ask my friends or my family Na only them wey just dey give me all the steady support I thank my listeners they jamming no care when I from come Oh fuck your standards where we from nobody fit to comport They want to take away the light buh we no fit to succumb Otee-di-kpokpo-di-kpokpodi Just gimme calling make I come keep you company Shey na this money wey dey wan make you gumbody I take it easy it go all turn to memories Omo no go cause Calamity The body so sweet it be wan gimme cavity She want to run away oh that's bad audacity Please take it easy Tinuke no go injure me LANA LANA Won Se Mi Le Se LANA LANA LANA LANA Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh LANA Thinking bout yesterday ọmọ no be yesterday See me now a lot has changed But me I still dey my dey You see me see me with a brother now Ọmọ calm down why you burning up He was hitting it right now he wants sum more Only got time for myself, I've been on the low Wọn fe semilese jeje Yes I like it but I'm gon pretend Me I do my things jeje, I be runnin them Things jeje Keep it to yourself my brother lowkey Many people taking but don't know shit They'll use you like a toilet roll and throw shit Can burn my body down buh not my spirit Mih no fit dissatisfy myself Be like this na Jungle and it's seeming like hell And They be tryna dull your struggle all the time I can tell Won se mi se all day uh yeah LANA LANA Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh LANA (I like it)
Writer(s): Joel Enakele, Otee Adekojo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out