Lyrics

Scary smokes the beat Come on the king is here Ebukizu Time Flies like a little Bird in the sky And since small I always fell in love See I don see pain, I chop breakfast I loved Adamma and she served me lunch My heart don break, I feel shattered I no fit love but I still dey love And my friends dey call me lover Boy Cause I not fit play on any girl Am so loyal you can tell Na why dem think I mumu Many many things wey I do for love And the only thing I get na serious heartbreak I no wan love I don tire But I still dey love And my friends dey call me Lover Boy (Friends dey call me lover boy) Cause I no fit play on any girl (I no fit I no fit) Am so loyal you can tell (You can tell) Na why dem think I mumu (Mumu huuh) Baby girl form the London town Temi wants to finish me with tension now I just want to give you all my pension now oh no no It's not intentional Ori mi Tin wo Mo tin gbe gan now Honesty aside I just wan run now I no want to fool my conscience o oh no no But if na the booty The style I go give you go jelly jelly I go come with goodies, the diamonds, the ego go plenty plenty Oh no no no Body de go low low low Tell me make I know know know know I want to go low low low with you yeah And my friends dey call me Lover Boy (Friends dey call me lover boy) Cause I no fit play on any girl (I no fit I no fit) Am so loyal you can tell (You can tell) Na why dem think I mumu (Mumu huuh) And my friends dey call me Lover Boy (Friends dey call me lover boy) Cause I no fit play on any girl (I no fit I no fit) Am so loyal you can tell (You can tell) Na why dem think I mumu (Mumu huuh) Attitude!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out