Lyrics

Shey na sing una dey sing abi na play una dey play? I open Apple Music charts, I no see shit to play Guess I'll just find me a dope ass record and press play The perfect example is "The Bad Tape" by Preezie J Have you seen The Badman? Biko, tell me where him dey Naija Music dey die, I thought he'll come and save the day Save us from the Apple Music chart updated everyday Top 100 songs in the country, mehn you all should be ashamed I know say na that number 1 spot wey make BlaqBonez lose him way But if you ask him, bet he's gonna say, I do it for the pay And that rapper wey dey sing song, get the fuck outta my face No talk about Ladipoe 'cause that one just dey misbehave You niggaz is sellout and y'all betrayed the game Thanks to the producers, these niggaz got nothing to say No be only to gbe body, sometimes, carry your brain I'm talking to myself and boy I got a lot to say Searching for myself, somehow I lost me on the way Yeah Searching for myself, somehow I lost me on the way Talking to myself and boy I got a lot to say No, this ain't a song, it's just a thought to contemplate As ASUU dey on strike, shouldn't good music educate? Have you seen the Badman? Biko, tell me where him dey Only He can save the game I heard he almost lost his life when he was almost 25 You heard that "Almost 25"? Maybe he was saying goodbye Shey make I mourn my friend, abi make I thank God say I survive? Lord, I dey whyne You if I tell You say I understand this life But, You never leave me before, Jah, abeg no leave me now I know say I be heartbreaker, I know say I be criminal I know say I for don die but na you know why you bring me back You know say I get love for you even though I be greedy man And I try to count my blessings This the year I know the difference between family and friendships This the year that I really say goodbye to all my exes I don learn my lesson Merci
Writer(s): Preezie J Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out