Lyrics

Premium desire Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo Let my melody be Ṣo ṣo ṣo ṣo green light tire Wetin you do me, e be like jùjú something For sure Oh baby, you get my mùmú button Friend Zone no easy, I been just dey pretend Anytime I dey with you, I dey lose my sense Show your code, no delay, abi make I reset o Baby come make we relate You no go regret o I give you green light tire o, tire o, tire o Baby oku premium desire o desire o desire o Let my melody be the key to your heart Give me memories of me in your arms Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ọ'kan dúdú aro Ọ'kan rẹ'rẹ' osùn o Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ọ'kan dúdú aro Ọ'kan rẹ'rẹ' osùn o Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o A million words in my head o o But all I say to you is Hello Má lọ gbàgbé mi sínu friend zone If Ṣade no be cruise, make I bend o Oi, look at me baby Call me honey o Friendship na yellow, love na red oh oh oh oh Jẹ' ká jọ lò'gbà Together, forever Na only your love wey I send oh oh oh oh yeah I give you green light tire o, tire o, tire o Baby oku premium desire o desire o desire o Let my melody be the key to your heart Give me memories of me in your arms Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ọ'kan dúdú aro Ọ'kan rẹ'rẹ' osùn o Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o Ṣo ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ṣo ṣo ṣo ṣo Ṣo ṣo ṣo Ṣùrùbalẹ' o Ọ'kan dúdú aro Ọ'kan rẹ'rẹ' osùn o Ìwọ tolongo w'aye, emi polongo f'aye o Melody Let my melody be Let my melody be the key to your heart Melody Let my melody be Let my melody be the key to your heart
Writer(s): Sofowora Temitope Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out