Lyrics

QT music! Na na na na Oh no no no yeah Make dem know! Party no go end unless we tire (Tire o) Balling night till dawn, we go dey fire (Go dey fire o) Waiter bring more Henny make we manya o (Manya o) You get bad energy, make you japa Party all night long (Eh eh) Vibing overload (Eh eh) Bogey down with somebody Make you no dey dull (Eh eh) Party all night long (Eh eh) Vibing overload (Eh eh) No go let nobody Put it on a low Ahh Koripe! Koripe o! Koripe Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe! Pretty ladies easy whining on the floor (On the floor) BP rising, take it easy, take it slow Khadijah jeka jo jo o I dey feel am on a low Body language sef go show Ah Say Party no go end unless we tire (Tire o) Balling night till dawn, we go dey fire (Go dey fire o) Waiter bring more Henny make we manya o (Make we manya o) You get bad energy, make you japa Party all night long (Eh) Vibing overload (Eh) Bogey down with somebody Make you no dey dull (Eh) Party all night long (Eh) Vibing overload (Eh) No go let nobody Put it on a low Ahh Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! (Make you no dey dull) Koripe! (Na na na na na) Koripe o! (Vibing na na na) Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe! Koripe o! Koripe!
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out