Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Fatiu Oladimeji Adedeji
Fatiu Oladimeji Adedeji
Songwriter

Lyrics

Átori làyé àyé yin bìrì Any how turn make I see my own do Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy Átori làyé àyé yin bìrì Any how turn make I see my own do Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy Life so easy oo my brother make we Dey lowkey My paddy ooo make you no go fall my Brother cuz no body go help you know hey hey And I do my thing my way It's not my fault say mo kàlà Any bad belle I go check am Enemy no come my way hey hey Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray And I shout halleeee Make baba show me way hey hey Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray And I shout halleeee Make baba show me way hey hey Lola oluwa ego Dey ok I Dey lowkey when sapa come my placeWhen my time moma ku shaye Mode ni gbagbo mada gba baller hey Ye yeee Hood wey we Dey we keep trying Trying every Dey we Dey on God Many so pe mokere wetin I Dey find sheybi money ooo mio kere Chasing all my dream mio shereoo I no go rush mio ni saree Me I no go sleep mio ni sun leoo Procrastinating go away Ah ay Make my mission no go fail Ah hay You Dey hear me just Dey play Ah hay No be two na one malayee ooo Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray And I shout halleeee Make baba show me way hey hey Cuz have been working every day no time no Dey heat and I no Dey panic I no won go Astray And I shout halleeee Make baba show me way hey hey Atori laye aye yin biri Any how turn make I see my own do Ha say this year no go pass me and I get believe Say ny family go happy Atori laye aye yin biri Any how turn make I see my own do Ha say this year no go pass me and I get believe Say my family go happy Hood wey we Dey we keep trying Trying every Dey we Dey on God oo Many so pe mokere Wetin I Dey find sheybi money ooo Procrastinating go away Ah ay Make my mission no go fail Ah hay You Dey hear me just Dey play Ah hay No be twone na one malayee ooo Life so easy oo my brother make we Dey lowkey my paddy ooo Because if you fall my brother nobody go help you know hey hey
Writer(s): Fatiu Adedeji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out