Listen to People Wicked (feat. TiZ East) by Ajura

People Wicked (feat. TiZ East)

Ajura

Afro-Beat

369 Shazams

Lyrics

I go just dey my dey Dey my lane Make no bad man come in my way Make dem no carry mess my day Make dem no carry mess my day Hmmm I dey fear some kind people I dey fear bad mind people Wicked wicked people God go punish all of them I dey fear bad mind people I dey fear some kind people Wicked wicked people God go punish Koko jabele Ka lu Ku lo mi she tire Tire Koko jabele Ka lu ku lo mi she tire Tire As I dey scratch e dey sweet my jiga And As I dey cry e dey sweet some niggas Many of my gees don dey turn bandits now Wetin I do them dey keep malice now Na who kill papa Person wey know am Who do brother Na inside matter Them bath me cold water Inna the winter Gave me ah sweater inna the summer Dem won drain my energy Claim that they love me But they really hating Inna real life them Chinwe talagwu That's why me stay inna me owna lane So nobody can style me So nobody can I go just dey my dey Dey my lane Make no bad man come in my way Make dem no carry mess my day Make dem no carry mess my day People wicked Wicked Wicked Dema wicked oh People wicked Wicked Dem wicked Dema wicked oh People brutal Dem brutal Dem brutal Dema wicked oh People wicked Dem wicked Dem wicked Them ah wicked oh! Koko jabele Ka lu Ku lo mi she tire Koko jabele Ka lu ku lo mi she tire Listen They loved T when he was broke Can't stand him now Couldn't do a day in my shoes They got no stamina They used to turn man down They warn star me now Fuck it chuck me a bag I might pull up Ca I been on my grind since jayz made put on But I ain't ever get put on I came up from nothing Niggas warn test my gangsta I had to cop it They pretend it's all love I know they buffingg CaP Niggas want to hear I fell offf Badmind they evil they envy jealouss Weird energy TiZ I'm well offf Foul play red card Pls getoff I go just dey my dey Dey my lane Make no bad man come in my way Make dem no carry mess my day That's why me stay inna me owna lane So nobody can style me So nobody can People wicked Wicked Wicked Dema wicked oh People Wicked Wicked Dem wicked Dema wicked oh
Writer(s): Daniel Ojamomi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out