Lyrics

My grandpapa dey tell me sey Busanga you for hustle He said if you no get money The gal dem see you monkey If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman Ugly person no dey Ebi sapa wey catch you my brother Brother you for hustle o One day you go sexy o I say Ugly person no dey Ebi sapa wey catch you my sister Sister you for hustle o One day you go sexy o If you no dey fit to talky smooth like this Make the raba kwacha dollar talk for you Fuck the person wey dey talk sey money no be joy Money no be joy de3 a me se oy3 toy If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman Ugly person no dey Ebi sapa wey catch you my brother Brother you for hustle o One day you go sexy o I say Ugly person no dey Ebi sapa wey catch you my sister Sister you for hustle o One day you go sexy o If you no dey fit to talky smooth like this Make the raba kwacha dollar talk for you Fuck the person wey dey talk sey money no be joy Money no be joy de3 a me se oy3 toy If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman If you no get money, He must be lazy If you get money, He must be useless If you no get money, No talk sey you sexy For family gathering, You no be the chairman Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da, da da Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da Da da da, da da da da da, da da
Writer(s): Raphael Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out