Lyrics
Baby come around me
You're the one i fancy
Tell them other bitches no dey try cause dem dey hunt me
If e no be money or your place then I'm not outing
Would you lemme intervene I finna do you nicely
Aunty
Would you wanna take it to the ninety's
You're the only shawty wey be sweeter pass the candy
Gucci gang make I put you in some Louis Vi thing
I no fit to let another bitch inna my eye ting
You're my crime
African girl haffi waste my time
You're the only shawty wey dey make me smile
And I no fi let another kill my vibe
Yah ayyy
I'm still listening
Why you reminiscing though
Make I give better loving
Show you what you missing oh
You for try me
Up and down giving different views
Even if you cry it's a crime cause I dey for you
The way you lock me with those legs
I no fit to vex
Be like house arrest
She don't wanna text
She just wanna stay
I know
Put me to test
You could do the rest psyco
Kick it to the left
Taking off her dress
Time goes
Oh I fi dey for you
Even the moments when you high
I go fi wait for you
No get time for them girls wey dem just dey hate on you
Even when they dey lie I go take am from a different view
Cause I'm
Trying to dey love is a merry go round
Praying that levels afi never go down
Baby would you wine though
Biz her who I like
Be my flex
You're a 10
Please I no go for deny
Baby come around me
You're the one I fancy
Tell them other bitches no dey try cause dem dey hunt me
If e no be money or your place then I'm not outing
Would you lemme intervene I finna do you nicely
Aunty
Would you wanna take it to the 90's
You're the only shawty wey be sweeter pass the candy
Gucci Gang make i put you in some Louis Vi thing
I no fit to let another bitch inna my eye ting
Yah ay
You're my crime
African girl haffi waste my time
You're the only shawty wey dey make me smile
And I no fi let another kill my vibe
Writer(s): Philip Awini
Lyrics powered by www.musixmatch.com