Lyrics

Zazu o tun ti zeh o Man dey paara o (biza biza) man dey weak o (zeh kon to zeh ri e) Make money before you love Money kudi ego God Abeg ooo, Who go help ooo I fear poverty and to marry the wrong person God no go shame us ooo He don get before, he no get again God don catch am no go end our story Poor man no get brother, Make money before you love Poor man go say make e no end with poverty o Rich man dey pray make he pass seventy o All eyes on me i love the spirit in me I believe who believe in me Trust to believe in yourself Remember you are born alone All I want is a really cool money o with peace of mind Success is my only motherfucking option If you know where i come from you no go ever pray for my downfall Zazu aloyin lohun re oo Omo olalomi again o Dem call me portable baby o Son of shaku shaku o eshu o le kole ti jesu o Never stop praying o Keep your pride, nobody dey chop grass If you get money enjoy your self Happiness is not all about getting all you want Happiness is free It is all about enjoying what you have (na money dey ginger me o) Zazu biza biza o Man dey para o (zeh kon to zeh ri e) Man dey weak o Make money before you love Money kudi ego o God Abeg ooo, Who go help ooo I fear poverty and to marry the wrong person God no go shame us ooo He don get before, he no get again God don catch am no go end our story Poor man no get brother, Make money before you love Poor man go say make e no end with poverty o Rich man dey pray make he pass seventy o (baba seventy) All eyes on me i love the spirit in me I believe who believe in me Trust to believe in yourself Remember you are born alone All I want is a really cool money o with peace of mind Zazu Success is my only motherfucking option If you know where i come from you no go ever pray for my downfall Zazu any body pray for your downfall
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out