Lyrics

Go Eazi On this E don tey wey I want you hold you in my arms Let's do this low key we no go make alarm Baby I need your loving I wanna be with you, I need your touching My Olivia, there's no rushing nah nah Eh I go dey for you And even you leave, I will wait for you But all I wanna know is Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love me till I die Baby love me till I die Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love me till I die Baby love me till I die Uju ohh You do me juju ohh Ohh uhh ohh ahh ahhh Tell me wetin I do ohh ohh uhh ohh ahh ahh ahhh I don dey skaki pami Omoge girl you too sabi Naughty naughty Do me jazzy oh Forget this your kurukere waka You too waka This your bakka, chai amaka Sweet like fanta Be your papa Spend my raba Call me your Santa Clause Whine your waist girl don't try to stop Pin you down you know i'm the boss Action man me no talk too much Too much Uhh Uhh Uhhh Come closer Ma Cherie coco it's not over I don dey sight you since with your busy body Oya come here make we gum body Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love till I die Baby love me till I die Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love till I die Baby love me till I die Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love me till I die Baby love me till I die Will you be my Valentine Vale Vale Valentine Would you love me till I die Baby love me till I die
Writer(s): Wisdom Atuchukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out