Lyrics

As you day waka And you de pose I never see the kind of thing way go make man mad Banye for your my matter Make you no cold This kind thing i no de understand I no dey feel normal Animal mode Story long sotay e dey draw like rubber band The way dem dey talk am I don dey blow I don dey blow Show me something make I touch you make i kolo This your body dey give me ginger i no know You get the daa di doo And i want to ta tii you Show me something make i touch you make i kolo I dey knack am You gree tanana I go deliver As we dey pray make we live long Shey we go de like bloody samaritan If you dey check am You go see bad man wey dey turn believer I protect Jesus like say you be peter If you no dey fear make you no go near am Cuz i be bad man bad man Pastor i de cast and bind am Give me puna make i help you light am This your body don dey drive me menta Cuz if i enter na shutdown Give me puna make i help you light am This your body don de drive me menta Cus the gbedu don de drive menta Show me something make i touch you make i kolo This your body dey give me ginger i no know You get the daa di do And i want to ta tii you Show me something make i touch you make I kolo Make i make i make i help you light am Girlie girlie make i help you light am This your gbedu don de drive me menta
Writer(s): Akinkumi Adeniran Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out