Music Video

Nonso Amadi - Thankful (Album Cover Visualizer)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Upcoming Concerts for Nonso Amadi

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Vocals
Kemy Siala
Kemy Siala
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Chinonso Amadi
Chinonso Amadi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nonso Amadi
Nonso Amadi
Producer
João Carvalho
João Carvalho
Mastering Engineer

Lyrics

Way back when When the name went public Everybody knew my name I'm the one you can't fuck with See they see I mind my own And I don't say nothing And they don't wanna loose me no Remember back in Allen And I small when I get my talent And the girl wey I like na Ore But the only thing she give na the silence o But these days she dey blow my phone Say na me be the ring for her telephone To the fans and my Gs I be number one Make we go celebrate like Post Malone ay ay I'm so (Thankful o na na) To the fans I'm so (Thankful o ye ye ye) Na the Grammy we go carry dance o (Thankful o na na) Una day feel me so? (Thankful o ye ye ye) You know say na you be the real Gs o (Thankful o na na) To my family gan (Thankful o ye ye ye) When I small them they carry me gan (Thankful o na na) To my managers o (Thankful o ye ye ye) Ay ay ay ay, I'm so thankful OG it's been sometime with Aika no In the whole street, nobody knew me like that It's just me and Donawon Stayed in a place in Bourdillon Took the long road, we crossed the highway Should have been up sooner someone might say But our moments just begun Omo na killer time o, killer time o Remember back in Allen And I small when I get my talent And the girl wey I like na Ore But the only thing she give na the silence o But these days she dey blow my phone Say na me be the ring for her telephone To the fans and my Gs I be number one Make we go celebrate like Post Malone ay ay I'm so (Thankful o na na) To the fans I'm so (Thankful o ye ye ye) Na the Grammy we go carry dance o (Thankful o na na) Una day feel me so? (Thankful o ye ye ye) You know say na you be the real Gs o (Thankful o na na) To my family gan (Thankful o ye ye ye) When I small them they carry me gan (Thankful o na na) To my managers o (Thankful o ye ye ye) Ay ay ay ay, I'm so thankful What's more important to me Family or all this jewellery Moment of fame's gone pass Can't go with all this cash Thankful o na na Thankful o ye ye ye Thankful o na na Thankful o ye ye ye
Writer(s): Nonso Amadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out