Listen to Remember Me (feat. Oluwapopular) by Gidistar

Remember Me (feat. Oluwapopular)

Gidistar

Afro-Beat

1 Shazams

Music Video

Remember Me (feat. Oluwapopular)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gideon Oluwatobiloba Makinde
Gideon Oluwatobiloba Makinde
Songwriter
Abiodun Adeyemi Ayuba
Abiodun Adeyemi Ayuba
Songwriter

Lyrics

Oh na na na Oh na na na Yeah Eh o oo Some people are blessed While some are not o Is it true that our life is in our hands Monkey Dey work baboon Dey chop Sebi na one head baboon get too Na one dangote get too Bill gate get too Na one wizkid get too Laycon get too Na one Davido get too ye Oh oo o o o o oo Ranti mi o Ranti mi Ranti mi o Baba Ranti mi Se fun mi o Se fun mi se fun mi o Baba se fun mi Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o Go help person Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o (Badman Oluwapopular) Go help person Wan Ni eniti o ma je eyin ori apata O ni wo enu Ake Wan fe try lati gba omi loju mi Sugbon mi o de ke Gbogbo nkan ti mo ba eh sor ni koro Make e Dey sup Me I no wan Dey work at all Make another man Dey chop Cos' if man no get money I swear Na disrespect Make everybody wey Dey work Make dem Dey see collect My mama don tell me say Nothing good comes with ease Na why I Dey face Wetin face me No disturb me please Love for money don dey make Many niggas move insane So if your broda man fail Tell me Wetin be ur gain Owo owo owo akpekanuko Olori ni mi eleda mi jowo maje kin ru kpo Ojor mo ri mo dupe Ojor mi o ri mo dupe Mi o le ever gbagbe gbogbo igba Ti mo fin je ibepe ibepe Swear to God the boy dan face a lot People wey Dey wish me bad Abegi make dem comot Ranti mi o Ranti mi Ranti mi o Baba Ranti mi Se fun mi o Se fun mi se fun mi o Baba se fun mi Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o Go help person Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o Go help person Aiye le o Life's hard o my brother man Problem no Dey finish o After one go oo Na another round, Na another round We just Dey grind o for better lives Along the line o we take our time We flex our lives Behind the worries We take our time, we flex All the people wey I think say dem go help me Na shenk dem Dey shenk me Eniti ani ko fe eni loju Toh lo fi ata si enu Shey dem no want make I get ni Ranti mi o Ranti mi Ranti mi o Baba Ranti mi Se fun mi o Se fun mi se fun mi o Baba se fun mi Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o Go help person Sebi na who God send give person Go help person o Go help person o Go help person
Writer(s): Gideon Makinde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out