Listen to Say You Bad by Skales

Say You Bad

Skales

World

21,574 Shazams

Lyrics

Issokay Mr. Skales on a mission, dem dey see am Television, ahh (Eardrumz) Abena, show dem say you bad Oh-yeah, oh no And you're the baddest one by far Oh-yeah, oh no, oh Abena, show dem say you bad (Show dem say you bad) (Show dem say you bad) Please, baby-baby-baby, please baby Have mercy when you unleash, baby Come over, put it on me steady The load wey you carry come feels heavy I no mind to help at all oh Even if you give me small Aunty, when you give me chop oh No vex if I ask for more Ooh-yeah, bo pata This one na the gbedu wey dey bo pata All my single ladies dem dey shake kaka Dem bo pata, see me see yawa Ooh-yeah, bo pata This one na the gbedu wey dey bo pata All my single ladies dem dey shake kaka Dem bo pata, see me see yawa Abena, show dem say you bad Oh-yeah, oh no And you're the baddest one by far Oh-yeah, oh no, oh (Abena, show dem say you bad) (Show dem say you bad) (Show dem say you bad) How e dey go? Please, let me know Baby, give me some value for my dough Valentino, Louis Vuitton Anythin' wey you want, na your own Her twist and turnin' dey take my soul My silver linin', each time I'm loosin' hope Ooh-yeah, bo pata This one na the gbedu wey dey bo pata All my single ladies dem dey shake kaka Dem bo pata, see me see yawa Ooh-yeah, bo pata This one na the gbedu wey dey bo pata All my single ladies dem dey shake kaka Dem bo pata, see me see yawa Abena, show dem say you bad Oh-yeah, oh no And you're the baddest one by far Oh-yeah, oh no, oh (Abena, show dem say you bad) (Show dem say you bad) (Show dem say you bad) (Bob Berry)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out