Lyrics

Ayy, Too know bois on it You are so amazing baba You're amazing God Ayy, I say everyday you dey give me blessings If I pray you dey really hear me Thank you for my life and any other thing Waa hw3 mi nde checki blessings Give me strength make I keep on working Who jah bless no one can't curse me So much happened and I learnt my lessons Never gave up and we keep on searching Mmm... your mercies and grace wey dey fall on me Only want love, don't want no enemies Bad energy go away from me far ah far ah far away ayy Your mercies and grace wey dey fall on me Only want love, don't want no enemies ey!! I say make e overflow make my blessings overflow oo oh Ma ne mbro meso oo oh, fri se chai yabre oo I say make it overflow Make my blessings overflow ma ne mbro meso oo oh, fri s3 chai yabre oo Who the hell dey stand pon my success? wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers Who the hell dey stand pon my success? wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers Why you wan see me fall my guy? if you wan make ah fall na lie Baba God got me two four seven if you get bad mind never try Never on the low see we always high slow but sure you go see we shy Very soon enkye mi su ma twa seven oh lord please come hear my cry Your mercies and grace wey dey fall on me Only want love, don't want no enemies Bad energy go away from me far ah far ah far away ayy Your mercies and grace wey dey fall on me Only want love, don't want no enemies ey!! I say make e overflow Make my blessings overflow oo oh Ma ne mbro meso oo oh, Fri se chai yabre oo I say make it overflow Make my blessings overflow ma ne mbro meso oo oh, fri se chai yabre oo Who the hell dey stand pon my success? wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers Who the hell dey stand pon my success? wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success I dey kill dem with prayers yeah I say, make e overflow Make my blessings overflow oo oh Ma ne mbro meso oo oh Fri se chai yabre oo I say, make e overflow Make my blessings overflow oo oh Ma ne mbro meso oo oh Fri se chai yabre oo Who the hell dey stand pon my success? Wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers yeah yeah Who the hell dey stand pon my success? Wey I no get teku for my pocket Who the hell dey stand pon my success? I dey kill dem with prayers yeah yeah
Writer(s): Anthony Tsikata Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out